Lovely photos of singer Paul Okoye with his ex-wife, Anita and their kids

Some of you just talk anyhow like say na you dey live with them during their marriage. See let me tell you this divorce things for don generates since the old days but those good women then has endurance,patience,loyal nd more. second wife no fit tear their marriage apart neva but u see this days our women are something else dem quick forget say patience can deal with most cases, all this nowadays women always want to be like dem big pass dem sef. The question is with the rate of women increasing than men who go marry most ladies if every man stick to one woman? The women themselves knows the truth that their gender plenty like rice full everywer but any small tin about having second wife wahala go happen nd before u knw it marriage don scata be that. Our women dey copy foreign things in their marriage like them have power like all those foreign women, make una go check the rate of divorce in those foreign places una head go correct. Na why all this yahoo boys dem use dem as mugu nd use dem japaa because marriages are not working over their because of too much power for their women in a relationship. Second wife shouldn’t be enough reason to leave ur marriage if u knw u knw

Like
this! 0

Dislike
this! 10

Reply

Credit Gist New Today News in Newspaper Nigeria Headlines

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *